Sean Dennis - Somebody's Girl

Yeah (yeah)
Something something (hehe)
Yeah (ha)
Onome fine like her mama
She dey talk like her mama
Carry the back like her mama
(Carry the back like her mama)
(Yeah) She fine pass tina turner
Fire burn she be burner
Her body hot like summer
(Her body hot like summer)
(Yeah) 21 22
Last year she be 24
Carry my heart go to Singapore
(Carry my heart go to Singapore)
Somebody's girl
Somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
Somebody's girl
I want buy motor for somebody's girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
For somebody's girl
Ogbeni tell me why
She no dey want another guy
She no dey want another man
But she's in love with a brother man
(She in love with her brother man )
No be my fault say I sabi
She need a guy wey dey sabi
She be dey ask for my addy
(She be dey ask for my addy)
Phase 1 Phase 2
From Ikeja now to phase 2
From stage 1 now to stage 2 (walai)
I want buy motor for somebody's Girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
Somebody's girl
I want buy motor for somebody's girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
For Somebody's girl
Ogbeni tell me why
Falling for the wrong ones
I be falling for the wrong ones
Ogbeni tell me why
Falling for the wrong ones ( tell me why)
I keep falling for the wrong ones
Tell me why
Somebody's girl
Somebody's girl
Somebody's girl
Somebody's girl
I want buy motor for somebody's girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
Somebody's girl
I want buy motor for somebody's girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
Somebody's girl
Ogbeni tell me why

Written by:
Aniefiok Wilfred

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Sean Dennis

View Profile