DJ Augustown - No Be Lie (feat. Kwame Toaker)

Ohh Yeah Yeah
Pretty girl you see what I go through
Anytime I call you way ie no go
Life stop, life dey slow
Bring your love, make I love you
Love you, I no go leave you
Need you, baby need me
Never let me go from your heart
Never let me go from your heart
I love you die (Girl I love you die)
Ie no be lie (Say ie no be lie)
I can't deny (Girl I can't deny)
Girl I can't deny (oh no)
I love you die (Girl I love you die)
Ie no be lie (Say ie no be lie)
I can't deny (Girl I can't deny)
Girl I can't deny (Oh no)
Hit you on Whatsapp
And be like what's up?
You picking an Uber or
Should I pick you up I
Know we done messed up
But let's kiss and make up
Promise to never break up
And bang till breakfast
While we listening to toaker music
I got your heart
And I'll never lose it
It's just me and you no lie
Love you till the day that I die
I love you die (Girl I love you die)
Ie no be lie (Say ie no be lie)
I can't deny (Girl I can't deny)
Girl I can't deny (oh no)
I love you die (Girl I love you die)
Ie no be lie (Say ie no be lie)
I can't deny (Girl I can't deny)
Girl I can't deny (Oh no)
Girl fine, body nice
Anytime she whine pon me like the dice
Freeze me, like the ice
Anything you want baby got the price
Daddy vibes
Anything you want baby I go buy
Ie no be lie, Ie no be lie
Baby tell me, girl ie no be lie
I love you die (Girl I love you die)
Ie no be lie (Say ie no be lie)
I can't deny (Girl I can't deny)
Girl I can't deny (oh no)
I love you die (Girl I love you die)
Ie no be lie (Say ie no be lie)
I can't deny (Girl I can't deny)
Girl I can't deny (oh no)
I can't deny yeah
I love you die
Oh

Written by:
Emmanuel Ofori, Nana Kwame Sarpong Frimpong-Badu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

DJ Augustown

View Profile