Pop Star - Obim (feat. Lyric Bae)
Haaaaaa annn
Yehi yeh hmmmm
Yenu'm obi gi (Choko Records)
haaaaa ann yenu'm obi gi ehh (See haaan)
Yenu'm obi gi (Kpo kpom)
I go keep am for you
I go keep am for fridge
Make e dey chill for me (Uyewu ye yeh uyewu ye yo oh oh)
Nwata bu elelebe eji olu
Elelebe eje olu
Nwata bu akwa nwa eh (Laalolo laalolo)
Asim
Yenu'm obi gi (Kpo kpom)
I go keep am for fridge
I go keep am for you
Make e de chill for me
Nwata bu elelebe eje olu eh
Akwa nwaaa
Afu nwoke afu ngwogwo imi ya eh (See ahammm)
Jump inside water if you sabi swim
Go Surulere if you sabi gym
Lyric Bae na my pseudonym
Nwanyi oma
No be small pikin
Fine babe wey dey make your head spin
Sleep on me
You no go do again
I choro obi'm? Gotta play to win
Onye nkem, tell me where you been
I know say you see I getti swagger
You say you wan die for my matter
Every time isi gi dey scatter
I hope say you no be actor
Chairman
Oga talk and do
Ego oyibo, that's how star do
You like 'em thick, and I'm a double scoop
Asa mpete, sweet like pepper soup
Aaaahhh ibu onyegu
Obim no be toy o
Nay playboy
You telling me you gone jump inside water
And I'm supposed to just give you my heart
It's hot in Texas too just like Nigeria
That's a hot summer day
Know what I'm talmbout
Yenu'm obi gi (Kpo kpom)
I go keep am for you
I go keep am for fridge
Make e de chill for me (You don hearam)
Nwata bu elelebe eje gi olu ehh
Awka nwaaa nwata be elelebe eje olu eh (E na emezim nnaa ebe ka ewu)
Anyday I miss your call ooh (Nkpeeh nkpeeh)
E dey do me (Nkpeeh nkpeeh)
Make i jump inside waterrrr
Arabarabadigi gwogwogwogwogwo eh iii
Make we go to Surulere
Na because of you weh I cut my dada
Na because of you weh I cut my daddaaaa (Inula ehh)
Make we go see my parents
Ka ha wu anyi oil na ishi
Make dem pure of holy water ehh (Mmiri nso)
Daddy, shower your blessings on me
The blessings of love
Na him I dey ask from you ehh (Akam di na elu)
I say, yenu'm obi gi
I go keep am for fridge
I go keep am for you
Make e de chill for you ah
IBEE on the beat
IBEE on the mix
I say everywhere is rusting on this beat
Everything de smell oh ah
Baby girl solom ka anyi la baaa
Okay the beat don finish
Written by:
Chimaobi Anyanwu, Stephanie Cathcart
Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics powered by Lyric Find