O.T Live - Pala

Ehen Ehen Ehen
A E A A A A
Fireman Flow

Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom boom
Pala Pala Boom boom boom
Boom boom boom
Boom boom boom

Pala Pala move like Castro
O.T take the lead then the rest can follow
I have been in the north dan amino Kano
So when I say move, I know amino can o
Cynthia on a low say she like to swallow
Hit that on the deck like my bro from Cairo
Still remember nights wey we no get Claro
But now we Dey ball but no John Agaowa
woah
See as we Dey move all night o
Make you move your knee like person wey don kpo
You no get money but you don be Uncle
So no lose self cause that shit be uncool
Live too sweet for person wey don cum
Na person wey die na Im lose for junction
Me no get time to Dey throw no tantrum
But my Team higher, cause O.T e don conquer

Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom boom
Pala Pala Boom Boom boom
Boom boom boom
Boom Boom Boom

Doubt so expensive Even I can't afford it
In a couple of years I would be up on the forbes list
Girls dem ah med and them mad cause the flow
If no be God I for mad when I flow sick
Damn but Depression fit to kill a Man
The party don Dey hot oya jump around
Na God gimme light wey I bless this sound
And Na this still light wey Dey Help me hold my Woah
See as we Dey move all night o
Make you move your knee like wey don kpo
You no get money but you don be Uncle
Bros no lose your self cause that shit be uncool
Live too sweet for person wey don come
Na person wey die na Im lose for junction
Me no get time to Dey throw no tantrums
But my Team higher, cause O.T don conquer

Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom Boom
Pala Pala Boom boom
Pala Pala Boom boom boom
Boom boom boom
Boom Boom Boom

Written by:
Prosper Odike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

O.T Live

View Profile
Pala - Single Pala - Single