Chimzy - Nobody Send

Spent so long on the road
See I learnt a couple things bout how it go
You are not a man if you don’t got a code
You will lose yourself if you don’t guard your soul
Plenty man dem a do you yeye
Blink twice make your eye clear
Getting money na the idea
I no fit kill myself o my dear
Wetin be this
Wetin be that
For where that rat come start to follow the cat
For where the mouse is the
Owner of house, and the
Man go dey hide for the
Under of couch
I never see
I never hear
I no go fit to put the matter on my head
Because
One day you here and the
Next day you dead and the
World no go stop because
Nobody send
If you down for me would you die for me
Would you stay strong hold it down for me
Would you give your life now if the time should reach
That’s the kinda real shit that I kinda need
And If I
Ever
Start to dey denge
Make you
Pour me
Holy water make i sempe
And anybody wey dey reason am
Whether na spiritual or physical
I be bad boy no be regular
This no be ordinary medulla
And anybody wey dey reason am
Whether na spiritual or physical
I be bad boy no be regular
This no be ordinary medulla
Wetin be this
Wetin be that
For where that rat come start to follow the cat
For where the mouse is the
Owner of house and the
Man go dey hide for the
Under of couch
I never see
I never hear
I no go fit to put the matter on my head
Because
One day you here, and the
Next day you dead, and the
World no go stop because
Nobody send
Plenty man dem a do you yeye
Blink twice make your eye clear
Getting money na the idea
I no fit kill myself o my dear
Plenty man dem a do you yeye
Blink twice make your eye clear
Getting money na the idea
I no fit kill myself o my dear

Written by:
Chimzaram Omeni

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Chimzy

View Profile