Davi richie - See Finish

Aayyiiiyaa che che che Woza
Richie no go fall You no dey Hear
Marlians pop dem
Legwork Show dem woza
Marlians pop dem
Legwork show dem eeeehh
Marlians pop dem
Legwork show them
Dem no dey carry last
Marlians pop dem
Legwork Show dem

As we dey enter the street see This fine girls wey get front big Back chalee
With high hips long nails fixed Eyes we like good things but Naa yawa
Oya tell me what dey like eeeh Stop them dey know wotsup Chee
Dem wan finish us but eeeh we Pass dem we know wotsup
We no dey carry last
Eeeeeh Baby nwata
No Let them see you finish
Pepper dem eye
The talk no dey finish
Give them hot drinks
God do am finish
Richie woza
Chei
We no dey carry last
Baby nwata
No Let them see you finish
Pepper dem eye
The talk no dey finish
Give them hot drinks
God do am finish
Richie woza
Cheei

Dem too do bad things but I Too like good things all
My guys dey too pop dey too Like free things when dey carry Big chicks dem dey feel too big Dem dey fly every where like Them carry two wings
Haa me don tire for the matter
This life no just balance
Me sef just dey gallant
I can't kill my self life sweet like Butter

Marlians pop dem
Legwork Show dem woza
Marlians pop dem
Legwork show dem eeeehh
Marlians pop dem
Legwork show them
Dem no dey carry last
Marlians pop dem
Legwork Show dem

You living la vida loca oya Come and Approve your self Wooozaa Chop life get High No dey too show your self
We can never stop doing it we Can never Stop believing we Can never drop
Call me i'm relieving we dance Now till Evening you can never Know
We no dey carry last
Eeeeehhh Baby nwata
No let them see you finish
Pepper dem eye
Their talk no dey finish
Give them hot drinks
God do am finish
Richie woza
Chei

We no dey carry last
Baby nwata
No let them see you finish
Pepper dem eye
Their talk no dey finish
Give them hot drinks
God do am finish
Richie woza
Chei

Written by:
Amaefule Chinecherem

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Davi richie

View Profile