Mr Flux - Babylonians

Yeah
Oh na na na na na
Yeah

There's no regulation
We're in a state of confusion
Antagonization
All I see is destruction
Na so so killings everywhere to satisfy our ambitions
Ignoring starvation
In a we nation
They instigate the youth to carry out the motion
Empower the hungry man with ammunition
Incite wahala and they blame it on religion
Even as i talk am dem fit put me for detention
No no no
Discrimination
National hypertension
We all know the cause of the problem
But we no want talk

Pass me the Kpoli eh
So i can ease up my stress and take all the pain away
Babylon dem a steal my joy
dem a blaad clat
Pass me the Kpoli eh
So i can ease up my stress and take all the pain away
Babylon dem a steal my joy
Dem a come for my joy eh

When dem a step into the place
Dem a forget all the promises they made na
Dem a start to jubilate
Dem a replace the money wey dem waste na
You see this life dem dey live eh
Is a selfish one I say na all man for him pocket
Dem a flex the money
But we dey hungry eh

Pass me the Kpoli eh
So i can ease up my stress and take all the pain away
Babylon dem a steal my joy
dem a blaad clat
Pass me the Kpoli eh
So i can ease up my stress and take all the pain away
Babylon dem a steal my joy
Dem a come for my joy eh

Babylon dem a steal my joy
(Dem a come for my joy eh)
Babylonians dem a steal my joy
(Dem a come for my joy eh)
Give the people what they need
(Dem a come for my joy eh)
(Dem a come for my joy eh)

Take am easy
Singerman Flux

Written by:
Bekwelle Wodu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Mr Flux

View Profile