Tim3oo - Geen Light

Timbo ti dé o baby timbo ti dé o
Timbo ti dé o baby timbo ti dé
Baby Oya down low
You fit bend it for me make I put am oo
This one wey you wan collect kalakuta o
If I put am, baby no go scream loud oo

Girl you no bad oo
But girlie no go do me like e Tupac oo
You know sey for this matter you go calm down
You gimme green light na why I dey do am o

Sheybi na you wan dey blow my mic
You blow the mic but I blow your mind
You don dey see sey I sabi style
I for don act but e get why

Written by:
Timilehin Ali-Balogun

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Tim3oo

View Profile