JaySinger - Endsars

Me I no get gun at all rara
Definitely me I no be fighter
Wetin Dey cause all the para
On top say we dey wear designer
Ah ah we dey live our life
Sars Dey turn am to shoot on sight
We need our freedom I swear walai
Swear walai
Eeeehhh we dey live our life
Sars don turn ham to shoot on sight
Wetin Dey happen we no understand no understand
Me I no know if to be neat is now a crime
To dey live a better life
To use a better phone oo ooh
Me I no know oo if police is now a devil
An instrument of death
Am i wrong or correct ooo oh
Cos I'm a victim of police oo
I so so understand
Oga say bring your phone oo
Then I say no to brutality
So them con dey para para para them dey para for youths
Them dey para for youths

Written by:
Eri Jaysinger

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

JaySinger

View Profile