Peter E Dimgba - Jara

My God is good,oo
Wetin he did for me no one can do,oo
He bless me everyday all man dey wonder
Wetin he did for me dey blow their mind,oo
Me self shock,oo
It's only by his grace on me I tell you
If it to be by works I am not worthy
To receive all the kind of things he give,oo

Otu aka na eru nba emekwala ka osi eme
Ihie nyiri nmadu chukwu emewo ti jara
Odogwu akataka akamu di na elu
Ekele nile ọbukwagi kam na enye
Isiyi nke ndu emekwala ka osieme
Ihie nyiri nmadu Chukwu emewo ti jara
Odogwu akataka akamu di na elu
Ekele nile ọbukwagi kam na enye

Devil dey run,oo
Everything wey he plan for me dey fail,oo
Because the Lord will never ever leave me
Devil mek you do your worst I no go fall,oo
Me self shock,oo
It's only by his grace on me I tell you
If it to be by works I am not worthy
To receive all the kind of things he give,oo

Otu aka na eru nba emekwala ka osi eme
Ihie nyiri nmadu chukwu emewo ti jara
Odogwu akataka akamu di na ele
Ekele nile ọbukwagi kam na enye
Isiyi nke ndu emekwala ka osieme
Ihie nyiri nmadu Chukwu emewo ti jara
Odogwu akataka akamu di na elu
Ekele nile ọbukwagi kam na enye

Written by:
Peter Dimgba

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Peter E Dimgba

View Profile