Uyiosa JF - for the sake off

For the sake of
If you give me love I go take off
No matter waiting sup
I be the wan
Wey stand And you stand for attention

Some boys na fuck boys
Them don Dey dance like
Imagine dragons

Bygones be buy guns
Protect yourself
Cos no one can find love

Watch out for my heart
I don't pray for
No gaddamn predators
If I could love you
Wish you could love me
Wish you could hold me tight

Give me good loving
Give me the extra feeling that I find
Give me the loving
Give me the extra feeling I cauld find

For the sake of
If you give me love I go take off
No matter waiting sup
I be the wan
Wey stand for attention

Some boys na fuck boys
Them don Dey dance like
Imagine dragons

Bygones be buy guns
Protect yourself
Cos no one can find love

Unleash the dragon
How many bullets
Just to finish a lion
I don't stop
Got a weapon to fight on
Many people them
They call me the python
I get a girl
Wey Dey pull up to my end
I never cheat
But she pull up with her friends
Thick booty and the big and the baddest

Thick booty and the big and the baddest

I never pray make I loose myself
I went insane
The cruise was cruise your lane
I still sustain
No matter wetin cos disgrace
I still remain
The moment you tryna
Take the fun away

For the sake of
If you give me love I go take off
No matter waiting sup
I be the wan
Wey stand for attention

For the sake of
If you give me love I go take off
No matter waiting sup
I be the wan
Wey stand for attention

Written by:
uyiosa uyi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Uyiosa JF

View Profile