Zica Zoe - Jeje (feat. Zaya)
Mmhh Ehhh
Aje Aje
Yeh yeh oh yoh yoh yoh o
Aje Aje
Big man big muscle
Everyday new hustle
You too dey le le le
Good man big luck
If e no be work
Nothing dey shelelele
Na where the money dey you dey
If dem talk you go say wetin dey
You no fit to dey take holiday
Holiday eh eh
Double wahala for dead body o
(Deadi body)
Wahala for who no get the money o
(Getti money)
No dey para say me I too sabi o
(Too Sabi)
They say live your life the way you want
But chasing the bag is all I must
Me I go dey go
Jeje jeje jeje oh
Oya na go oh
Jeje jeje jeje oh
Na so me I go dey go
Jeje jeje jeje oh
Oya na go oh oh
Jeje jeje jeje oh
Amaka is a baller but a hustler on her days like
The bag important she put Bola on on days like
The hustle na to hustle get more and more for days like
No waste time
No waste time eh
Double blessings for who need am surely
Aje Aje
Ah Make the money plenty no dey dull me
Aje Aje
Abobi make the money no dey dull me
Aje Aje
Abobi make the money no dey dull me
Aje Aje
Double wahala for dead body o
(Deadi body)
Wahala for who no get the money o
(Getti money)
No dey para say me I too sabi o
(Too Sabi)
They say live your life the way you want
But chasing the bag is all I must
Me I go dey go
Jeje jeje jeje oh
Oya na go oh
Jeje jeje jeje oh
Na so me I go dey go
Jeje jeje jeje oh
Oya na go oh oh
Jeje jeje jeje oh
Written by:
Precious Ohuche
Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics powered by Lyric Find