Lifetime records present Sezua - Pretty face

I know you looking so beautiful tonight
Na Wetin doctor recommend for my sight
Baby smile to my pretty face
Hold my hands make we run the race
I broke so many heart to dey here with you
Plenty people need me but I dey here for you
Baby smile to my pretty face
Hold my hand make we run the race
You can tell me that you love me
But that is good enough for a beautiful start
Right now I don't mind if you fit hold me
Do me things wey go make me feel like a star
I never chop and I no dey hungry too
Cause every moment with you is beautiful
Baby smile to my pretty face
Hold my hands make we run the race
The rhythm you play through every lines
Make me dey thankful baby sey you be mine
Baby smile to my pretty face
Hold my hands make we run the race
You can tell me that you love me
But that is good enough for a beautiful start
Right now I don't mind if you fit hold me
Do me things wey go make me feel like a star
You can tell me that you love me
But that is good enough for a beautiful start
Right now I don't mind if you fit hold me
Do me things wey go make me feel like a star
The rhythm you play through every lines
Make me dey thankful baby say you be mine
Baby smile to my pretty face
Hold my hand make we run the race.

Written by:
Tobi Eromosele

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Lifetime records present Sezua

View Profile