Dillz - Oganla

It's Dawie on this one
DillZ Ti deh eh eh
I no run race with anybody, I don't see nobody oh
I steady dey chase my goal as I go in my pace
Dem be dey think I go wait for my mate
I'm not here to be counting my age, age is just a number
Boiling ring, I dey vapour the lake
With every singulu move that I make
Wetin you think, ko kan mi all I know is, age is just a No
I'm feeling like oganla in my bones
I be daily crushing every competition And they go skydive in my position
I be like fine wine, emi o kin kan
Oganla in my mind
Daddy mi nikan ko lo ma'n pe mi ni son
When they sight the Shine, they calling me sun
But no be man power: glory to God
I feel like oganla
I'm feeling like oganla
I feel like oganla
I feel like oganla
I steady dey rise as I lift as I live my life
Dem be dey think I go lose my life
I'm not here to be scared to be here - now is all I've got
I be DillZ but I'm still Damola
Ori lo moun ti Lola a da l'ola
All I know is that all that I know is all I've got is now
I'm feeling like oganla in my bones
I be daily crushing every competition And they go skydive in my position
I be like fine wine, emi o kin kan
Oganla in my mind
Daddy mi nikan ko lo ma'n pe mi ni son
Cos When they sight the Shine, they calling me sun
But no be man power: glory to God
I feel like oganla
I'm feeling like oganla I feel like oganla
I know I'm oganla oh
All I got All I got All I got got
All I got is now

Written by:
Adedamola Adekanbi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dillz

View Profile