Don Mo - Na my man dey dere

Yaboo oh oh oh yaboo
Afrometal music coming from The stable of Africa
You know I'm AFRICA
When e don turn padi padi level
To talk truth Dey hard o
Abi o o
N'awaman Dey dere
N'awaman Dey dere
We no go talk truth o
Because na'waman Dey dere
He's from my church
He's from my mosque
Cos of religion
Political party
Na dere I Dey work
Na dere I Dey chop
If I talki truth
Dem go sacki mi
If I talki truth
My family no go chop
What of my pikin
Dem no go go school
If I talki truth
Dem go killi mi
My people I Dey vex o
I Dey vex o
And wetin Dey vex me be say
We go Dey defend bad bad thing
Wetin we know say e no good
We go still Dey defend am
With our whole heart
N'awaman Dey dere
N'awaman man Dey dere
We no go talk truth o
Because n'awaman Dey dere
Don't you know
He's an Hausa man
He's a Yoruba man
He's an ibo man
Na our person
Even if them kill
I No go talk truth
Even if them kidnap
I no go talk truth
Even if them steal
I no go talk truth
I go bribu the press
Make dem twist the story
I go hire influencers
Make dem twist the story
And anything wey them talk
Na him people go believe

Written by:
Moses Adedaanu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Don Mo

Don Mo

View Profile
Na My Man Dey Dere - Single Na My Man Dey Dere - Single