Vibeboy - Ghetto Boy (intro)
No no no no
Everybody wanna talk about my case
I'm steady on my grind I be hustling everyday
Make we just end sars
Better Nigeria for the boys No go bad
I give all my love everyday
Poor boy from the ghetto wey don reach the top now the people wan talk
Them no show me love from beginning now they wan kill me with love
Dem go tell you say them love you for front con take knife shook you for back
Now the boy dey ball, now the money come everybody wan chop
All my guys are ballers
My guys no be dollards
Akin no naira
Omo na pounds and dollars
Kilode e fi le
Back then i no get
E si ni be
Bad guy now wearing designer
From london to miami maylasia
Poor boy from the ghetto now headingto the top, now the people wan talk
Them no show me love from beginning now they wan kill me with love
Dem go tell you say them love you for front con take knife shook you for back
Now the boy dey ball, now the money come everybody wan chop
Poor boy, poor boy
Poor boy at the top now it sure for boy
They call me Vibeboy Vibeboy Vibeboy
Yah yah, no no no no no
My nigga no dey rush omo your time go come
Make you just dey pray make you just dey work
Omo na turn by turn
Oluwa bami se
Oluwa ti de
Oluwa gbe mi deleke
When man bin dey work when man no fit chop
When man bin dey record
When man dey sing song
Poor boy from the ghetto now heading to the top, now the people wan talk
Them no show me love from beginning now they wan kill me with love
Dem go tell you say them love you for front con take knife shook you for back
Now the boy dey ball, now the money come everybody wan chop
Poor boy, poor boy
Poor boy at the top now it sure for boy
They call me Vibeboy Vibeboy Vibeboy
Yah yah, no no no no no
Better Nigeria End sars end sars better Nigeria
I'm steady working hard
But dem go stop me cause Tattoo for my hand
Dem go stop me cause iPhone for my my hand
My life is on the line everyday
My life is on the life no be today
People are protesting everyday
How long will it take you to bring the change
How much more do you want us to keep saying
Poor boy poor boy
Poor boy from the ghetto tryna make funds
But dem kill am like say hin get gun
All we really wanna do is have fun
We talk say may dem end sars but Dey wanna end us
Pray for a better Nigeria cause they keep killing us
Killing us killing us
Written by:
Newton Olejiya
Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics powered by Lyric Find