Labamz - Carti Carti

Bitches acting funny if you ain't getting money boy (Bitch)
Hoes acting funny if you ain't counting hundreds boy (Whoo Whoo)
Bitches acting funny if you ain't getting money boy (Shhhhhhhhhh)
Hoes acting funny if you ain't counting hundreds boy (Ice ice)
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Bi Playboy (Skkkkrrrr skkkkkrrt)
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Bi Playboy (All my guys are ballers)
Back then, i no get shit
One shoe, i take rock street
Them say my swag so dead, say my vibes dey Rest in peace
But me i no dey mind them
Moko gbese lori grind yen
All these snitches tryna block my shine
I swear to God, i go blind them
Awon girls fe posses, emi ke i dey bind them
Na me be the man
Them dey understand, you no need to dey remind Them
When dem dey find the legend
Tell them make them go my room, dem go find am
She ask wetin i like pass for her body
I say make she look right behind am
(Perfect)
Boya kokun fekan wala nigbayen
Since toje kpe outtercourse lan practice
You know?
Kini? Kini kin la?
Make me feel good now
O je ice cream abi o je sweet
Something like that, it tastes just like Vanilla
Bitches acting funny if you ain't getting money boy (Bitch)
Hoes acting funny if you ain't counting hundreds boy (Whoo Whoo)
Bitches acting funny if you ain't getting money boy (Shhhhhhhhhh)
Hoes acting funny if you ain't counting hundreds boy (Ice ice)
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Bi Playboy (Skkkkrrrr skkkkkrrt)
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Bi Playboy (All my guys are ballers)
No time to dey check time
but the rollie dey my left hand
Your matter na beans oh baby na why you see say i no too dey put thyme
God's time na the best mehn, gats wait for the due time
Money na my new babe and guess what mehn
It's boo time
Mi Amor
Thought i was gone, I'm back now
Them been think say i go back down
But I'm usain on the track now
Na their dream girl i dey knack now
Money for hand, back for ground
Money still dey for the background
Bitches acting funny if you ain't getting money boy (Bitch)
Hoes acting funny if you ain't counting hundreds boy (Whoo Whoo)
Bitches acting funny if you ain't getting money boy (Shhhhhhhhhh)
Hoes acting funny if you ain't counting hundreds boy (Ice ice)
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Bi Playboy (Skkkkrrrr skkkkkrrt)
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Wani o nko Carti Carti
Bi Playboy (All my guys are ballers)

Written by:
Tomi Ekerin

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Labamz

View Profile