King Jamin - Blow My Mind

Ibu'rugo Boss ehn
It's Jamin pon this

Jesus ma pa mi na
The things you do, walaahi you dey blow my mind
Straight from the ghetto but bros look at me now
You don't love me sometimes, love me all the time
Look how you changed my life

I came from the ghetto, I never forget
I did some mumu things I later regret
I step in the place, step into the event
I tell them no pay me, I want the connect
Dem tell me no no
Badderman say I too slow
Puta n'ebu, biko go go
But Jesus don make me blow oh

Jesus ma pa mi na
The things you do, walaahi you dey blow my mind
Straight from the ghetto guy look at me now
You don't love me sometimes, love me all the time
Look how you changed my life
Na why I dey shout Halle
Halle
Dem dey call me for UK, dey find me for Malay
Malay
For the things you've done, I must to shout Halle
Halle
So tell me why I no go shout Halle, I must to shout Halle

Hallelele, Hallelujah
Halle Halle Halle, Hallelujah
Jesus ma pa mi na
Jesus ma pa mi na
Jesus ma pa mi na
Jesus ma pa mi na

Shout-out to the Almighty
Na him dey gimme bread, na him dey supply my tea
Na him sef dey help me dey run this race and
Las las, I know it's gonna end in Grace
Dem want to test my Grace
Dem want to see my Face
Wan enter my space
Dem want to run my race but Oluwa is involved

Jesus ma pa mi na
The things you do, walaahi you dey blow my mind
Straight from the ghetto guy look at me now
You don't love me sometimes, love me all the time
Look how you changed my life
Na why I dey shout Halle
Halle
Dem dey call me for UK, dey find me for Malay
Malay
For the things you've done, I must to shout Halle
Halle
So tell me why I no go shout Halle, I must to shout Halle

Written by:
Tobechukwu Umemezia

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

King Jamin

View Profile
Image - EP Image - EP