Davi richie - Loml

Yeah yeah yeah yeah
Prince Prexy on this
Davi Richie
When I had nothing
She gave me everything that i need
Blessings go fall upon you
From your head down to your kneel
Every day i dey think about you
Girl i'm loosing my mind
I go do anything everything for you
Tell me what you want
And will give you what you need
I go buy you diamond rings
Tell me what you done to me
I can build a house for you
And i go buy you private jet
Shey you won't leave me dey go
As everything go dey set
Oya shakie b*mb*m
Oya whine that waist for me
(Oh na na naa)
Make you move that thing for me
(Oh na na naa)
Make you shake that waist for me
(Oh na na naa)
I dey mad for you oh mamie
I'm deeply in love with you
Oh no no i no go easily give up on you
Tell your mama say coming now to marry you
Oh my God make this love no go fall on me
I go do anything everything for you
First time that sight you
She gimme love wey dey turn my head
For you I fit fight Kong fu
Even the fight e no go end e
My baby tomato Jos
Wetin you give me to chop
She give me love wey I never see
Yeah yeah yeah yeah
Tell me what you want
And will give you what you need
I go buy you diamond rings
Tell me what you done to me
I can build a house for you
And i go buy you private jet
Shey you won't leave me dey go
As everything go dey set
Oya shakie b*mb*m
Oya whine that waist for me
(Oh na na naa)
Make you move that thing for me
(Oh na na naa)
Make you shake that waist for me
(Oh na na naa)
I dey mad for you oh mamie
i'm deeply in love with you
Oh no no i no go easily give up on you
Tell your mama say coming now to marry you
Oh my God make this love no go fall on me
Prince Prexy on this
Davi Richie

Written by:
Davi Richie

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Davi richie

View Profile