Chockie Gabbana - Senior Man

Say this one go shut shut shut down the club
Oh shut shut shut shut down
Who wan come knock knock knock pon me door

Some like the show some like the lowkey
Some are woke some are still jonsin
And some are broke but them still boasting
Horsepower move and some dey donkey

Stay fresh Even under pressure
Likkle boy dem ah take ah lecture
As we cash out in every other sector
She wonder why my doings dey affect her
But the thing ah continental

Call me a Senior Man
Senior Man
Do something like a Senior Man
Senior Man
Make moves like a Senior Man
Talk like a Senior Man

Call me me a Senior Man
If you dey look you better look me like a Senior Man
Approach me like a Senior Man
Respect me like a Senior Man yeah yeah

Senior Boy you know say as it stands
Now you be Senior Man
Show ya boys love na make we carry spoil body

Credit alert Don change the movement
You don't know how e dey do dem
You don't know wetin dey do dem
Wetin dey sup wetin dey sweet dem
You no go ever know so
And so me say if you dey do give away but your family no dey okay u no be Senior Man
So take it easy no forget
If na package or manage you do it like a Senior Man

Call me a Senior Man
Senior Man
Do something like a Senior Man
Senior Man
Make moves like a Senior Man
Talk like a Senior Man

Call me me a Senior Man
If you dey look you better look me like a Senior Man
Approach me like a Senior Man
Respect me like a Senior Man yeah yeah

Call me Mr. Fantastic Murderer
VillageBoy Don cast it murderer
Make d Dj dem slam it
So make d girl dem slap it
Slam pon it whine pon run pon it
Do what you do make I sign pan it
Make d girl ah grind pon it
Whine pon it grind pon it

Call me a Senior Man
Senior Man
Do something like a Senior Man
Senior Man
Make moves like a Senior Man
Talk like a Senior Man

Call me me a Senior Man
If you dey look you better look me like a Senior Man
Approach me like a Senior Man
Respect me like a Senior Man yeah yeah

Kelechi Ihaenachor na Senior Man
Qpapa na d Senior Man
Nyesome Wike is a Senior Man
Otwenty is a Senior Man
Mike Adenuga be Senior Man
And Sarmyfire you be Senior Man
Apollos Church you be Senior Man
Squeeze Tarela is ah Senior Man
Ifanyi Ugba you be Senior Man
And Paulo you be Senior Man
All of my guys dem be Senior Man
Mr. Dj you be Senior Man
Uh na uh na na
Chaw

Written by:
Emmanuel Iyke

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Chockie Gabbana

View Profile
Senior Man - Single Senior Man - Single