Dj Horphuray - Beside You (feat. Tayeh & Echow Clay)

If you feel like life dey do you strong thing
I've been there and back
No be no long thing
I've been through some lows
Like I dey go slow
If you feel like life dey do you strong thing
I've been there and back
No be no long thing
I've been through some lows
Like I dey go slow
And e be like say you no fit breath
And everything around you choke
Just hold on to what he said
I no go leave you
Always dey beside you
No go ever leave you
No go ever leave you
Always dey beside you
No go ever leave you
No go ever leave you
Always dey beside you
No go ever leave you
And that's what He said
Nkan to so
Nkan to so ooo
And that's what He said
Nkan to so ooo
Nkan to so ooo
Nkan to so ooo
DJ Horphuray
See the joy of the Lord is my strength
When I feel weak and alone
You will always be the one I rely on
My confidence is you
I will never leave you
Always dey beside you
Nor will I forsake you Lord
I will always lead you
I will always guide you
Ohh ooo yhh
No go ever leave you
Always dey beside you
No go ever leave you
No go ever leave you
Always dey beside you
No go ever leave you
Nkan to so ooo
No go ever leave you
Dey beside you
And that's what he said
Never leave you
Nkan to so ooo
No go ever leave you
Dey beside you
Never leave you
Nkan to so ooo
No go ever leave you
Dey beside you
Never leave you
And that's what He said
No go ever leave you
Dey beside you
Never leave you

Written by:
Ofure Aimuemojie

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dj Horphuray

View Profile