Blaq. - RIVER WATER.

Rich guy say he no kno price
Tough guy say pour am no ice
Pretty guy say kiss on both sides
Wise guy say e no forget time
Cleanest in the room you know thats my type
Too smooth see this drip e no be hype
Double 0, Bond,e move real sly
Different, you know you can't live my life
You know Blaq. ah say (mm mm)
I be no long talker
Good Vibes
I dey come real proper
Chief guy
you can Call me top Oga
Drip Smooth
Run am like River Water
Ya ya ya
River water
River Water
River water
River water
River Water
River water
Middle name be Pressure
You know I Keep that shit applied
Baby said I'm danger
Oga e no be lie
I can not come on a die
For 'do as I say' life
Make I go give a try
Make I go free my mind
If you see me you saw me
Yeah, thats all me
Drop jaw ting
Appalling
Stay Balling
Omo pree da time
We just starting
See you see drip
Me and my clique
We dont take shit
yea we move type quick
Upon entrance
Eyes dem stick
Never been game
Do you see this fit?
Do you see this fit?
Eya
You know Blaq, ah say
I be no long talker
Good Vibes
I dey come real proper
Chief guy
You can call me top Oga
Drip Smooth
Run am like River Water
Ya ya ya
River water
River water
River water
River water
River water
River water
I be no long talker
Run am like River water

Written by:
Akintomiwa Falodun

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Blaq.

View Profile