Honcho Mafor - Cruise (feat. Martinsfeelz)

Nana na nana na ahhh
Honcho yeh ehy
Skuku you already know ohhh
Ah ehy ehy
Martinsfeels Music (Topage lose beat)
As ah wan enter the yard
Dem be say make I pause
Make I wait for kokoro
But me go show them say ah gettii power
Moni kokoro (Moni kokoro)
Although the street is not funny...
Hustle nan ma gbopolo (Hustle nan man gbopolo ooo o o)
No dey catch my cruise
Ah dey on cruise
Ah dey for trip
No dey catch my cruise
(Omo) No dey catch my cruise (Ah eyyyy eyy)
No dey catch my cruise
Ah dey on cruise
Ah dey for trip
No dey catch my cruise
(Omo) No dey catch my cruise (Ah eyyyy eyy)
Money on my mind focused on my pay eh
Eledumare ti se eh
Brother man gbabe
Lati Naija moti wo maley
Mo lomo ni university lead city
I never reach my peak, miliki
Owo yapa ni access pelu GTB
Oya se transfer o gbowo PPP
ID.ME pelu EDD
Ode waju ondejo ICC
Everything dende eyan IBD
Eh, Blessings is all I see yeah eh
Oh aaaa eehhh
Oluwa lon bami se eh eh
Bo sen se eh, mi ole salaye ehhh
As ah wan enter the yard
Dem be say make I pause
Make I wait for kokoro
But me go show them say ah gettii power
Moni kokoro (Moni kokoro)
Although the street is not funny...
Hustle nan ma gbopolo (Hustle nan man gbopolo ooo o o)
No dey catch my cruise
Ah dey on cruise
Ah dey for trip
No dey catch my cruise
(Omo) No dey catch my cruise (Ah eyyyy eyy)
No dey catch my cruise
Ah dey on cruise
Ah dey for trip
No dey catch my cruise
(Omo) No dey catch my cruise (Ah eyyyy eyy)
You no give me work no dey catch my cruise
Izkid Martins (You no go fall mah brother ahh ah)
High five for me people
JayBee (High five)
Mah love (High five)
Shugger (Hight five)
As ah wan enter the yard
Dem be say make I pause
Make I wait for kokoro
But me go show them say ah gettii power
Moni kokoro (Moni kokoro)
Although the street is not funny...
Hustle nan ma gbopolo (Hustle nan man gbopolo ooo o o)
No dey catch my cruise
Ah dey on cruise
Ah dey for trip
No dey catch my cruise
(Omo) No dey catch my cruise (Ah eyyyy eyy)
No dey catch my cruise
Ah dey on cruise
Ah dey for trip
No dey catch my cruise
(Omo) No dey catch my cruise (Ah eyyyy eyy)

Written by:
Adegbite Honcho

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Honcho Mafor

View Profile