Zino - Delta Line (feat. T West)

Surely chilling in the sky
Shorty tells me that she wants more o oo
Shorty rocking dem designers
Shorty tells me that she wants more o oo
Everybody is looking for me
Chilling with Thor on a Lowkey
Never Joseph but they Sold me
Smoking shit smoking loud sipping co co codeine
Surely chilling in the sky
Shorty tells me that she wants more o oo
Shorty rocking dem designers
Shorty tells me that she wants more o oo
Everybody is looking for me
Chilling with Thor on a Lowkey
Never Joseph but they Sold me
Smoking shit smoking loud sipping co co codeine
I shine bright like a star no worries
Na Lamborghini dey pass my street
No lorries
You put hand for my head you say kpele I say no sorries
You wan impress your babe you dey find flower bros shey you be Florist oshey
E don tey wey we dey come so
We just dey play the game of life like say na console
You kon dey hold the girl for yansh say you dey console
Wetin dey your nikka shey na cum you don cum so
I got a friend that is still called Tony
Direct opposite of Thin Tall Tony
Happy Sunday, how was Service?
Did you go to church or you went to see Marvis
Which bus jam Efe dem say na Tee bus
Who the fuck is Tee again
Dem say na Tboss
Early to bed early to rise
Bros if I take Debbie to bed when will Debbie Rise
Hmmmmm wait
OK o
I still dey talk to you say
Hmm aaa
OK o
I never finish with you
Moni lato Ojodu Berger o
I no know where else to enter o
Mo de wonu bus Delta o
To kon kill this instrumental o
Ye eh eh eh
Eh yo Zino
You're welcome to Delta
Na which LINE you follow shebi na Delta
I know you're good but with this song you could be Better
Cos anytime dem hear am dem dey run helter Skelter
I used to beg for all attention when I Needed It
Dem say my picture no too bam dem say e Need Edit
But I still kept my dreams
At the back of my Head
My dreams are really big
Like Banky W's Head
Yes
Shey if I give dem chance
Shey dem go tell the Story
My life is a movie but no be super Story
And when you talk about the life that mehn you know is Lavish
Don't bring taste to my life cause its already Garnished
If na your Season you no need Curry and Thyme o
We all go shine Charlie
Na just Time o
So Zino I gat you bro no dey Tention
See your backpack no be small Dora the Adventure
Hmm wait
OK o
I still dey talk to you say
Hmm aaa
OK o
I never finish with you
Moni lati Ojodu Berger
I no know where else to enter o
No de wonu bus Delta o
To kon kill dis instrumental o
Ye eh eh eh
Mental oh oh ai
Eh eh eh eh eh eh
This no be play eh eh
Eh eh eh eh eh eh
Oyoyo oo
Z to the I N O baby
Awon ti Tuna Pupi
Light house shit
Yh awon ti Nelson Pablo
Awon ti AY
Awon ti Ralph Ralph
Awon ti 6 Miles
Awon ti Id Cleff
Osheyyy leggoo we we we we Westy
Hmm wait
OK o
I still dey talk to you say
Hmm aaa
OK o
I never finish with you
Moni lati Ojodu Berger
I no know where else to enter o
No de wonu bus Delta o
To kon kill dis instrumental o
Ye eh eh eh ai

Written by:
Ewomazino Atagbaza, T West

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find