Lil Yeyo - Say

Jo mai lo
Girl I gat a question wey only you know
And that's why I'm never gonna letting you go
My girl I no go do you corny corny
Wey dey make dem other girls to dey complain
I go like to say
Money no be problem baby girl
But the matter be say
Yayayayaya
Low key I still dey drink garri
And I dey stay with mummy
But no go dey look down on me o
Wetin Musa no go see for gate
Yaya yayaya
Ashiere lawon to sope ko wait
Wetin Musa no go see for gate o
Yayayaya
Ashiere lawon to sope ko wait o
She say baby e no matter
Everything you dey talk baby e no matter
Shawty wanna use kayamata for my matter
Me I getty girl wey dey tell me e go better
And I getty girl wey dey make me sing better
But na you dey make me dey sing kolomental
Ohh kolomental
Atewo komaro metameta
I go like to say
Money no be problem baby girl
But the matter be say
Yaya yayaya
Low key I still dey drink garri
And I dey stay with mummy but no go dey look down on me o
Girl I gat a question wey only you know
And that's why I'm never gona letting you go
My girl I no go do you corny corny
Wey dey make dem other girls to dey complain
The thing wey you do me make me dagbana
Girl I no go lie o
You dey do me like say moti fagbana
Oh oh oh oh oh
The thing wey you do me make me dagbana
Oh oh oh oh oh
Girl I no go lie ooo
You dey do me like say moti shagbana
Ahanhanhanhan
Jo mai looo
I go like to say
Money no be problem baby girl
But the matter be say
Yaya yayaya
Low key I still dey drink garri
And I dey stay with mummy
But no go dey look down on me o
Jo mai lo jo mai lo
Dagbana dagbana dagbana
Jo mai lo jo mai lo
Jo mai lo jo mai lo
Dagbana dagbana dagbana
Dagbana dagbana dagbana

Written by:
Adebayo Ayomide

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Lil Yeyo

View Profile