C Extreme - Just You

Shola...
If i give you my heart
Shey you no go run come dey talk say you far away
Hadiza sabi cook but she no been dey when the boy don dey para
Cynthia just dey rush me
I no go know wetin do am for body o o o
Shey na money o o o
And you know say
Too many girls wey dem fine
Too many girls wey dey pray make i sign
Too many girls wey dem cry
Too many girls wey i get pon the line
Too many envy you
But dem no deserve all the things that i got you
So many plans for you but it don't mean nothing if you
Hold my hand
And show me all your miracles tonight
I'll take you out and make you feel alright
Make you feel alright
Just you an i
Living in the paradise
Yeah we living in a palace now
Hold my hand
And show me all your miracles tonight
I'll take you out and make you feel alright
Make you feel alright
Just you an i
Living in the paradise
Yeah we living in a palace now
Living in a palace now
Yah we living in a palace now
Just you and i
Just you and i
Yeah we living in a paradise
She loco
Shile coco
She compass the boy with her sweet toto
And this time she fit take charge
She enter my side Beeni jeje
Too many envy you but dem no deserve all the things that i got you
So many plans for you but it don't mean nothing yeah
Don't mean nothing yeah
She loco
Shile coco
She compass the boy with her sweet toto
And this time she fit take charge
She enter my side Beeni jeje
Too many envy you but dem no deserve all the things that i got you
So many plans for you but it don't mean nothing yeah
Don't mean nothing yeah
Hold my hand
And show me all your miracles tonight
I'll take you out and make you feel alright
Make you feel alright
Just you an i
Living in the paradise
Yeah we living in a palace now
Hold my hand
And show me all your miracles tonight
I'll take you out and make you feel alright
Make you feel alright
Just you an i
Living in the paradise
Yeah we living in a palace now
Living in a palace now
Yah we living in a palace now
Just you and i
Just you and i
Yeah we living in a paradise

Written by:
claret chukwu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

C Extreme

View Profile