Benzeal - Feelings (feat. Major Bangz)

Oh na na na na na
It's Benzeal
Pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Major Bangz
So baby carry your body Cos me i no dey look face oh
Wetin my eyes don see You sef no go fit wait oh
I used to gum body yeah When you close to me yeah
This is all i need yeah Bring it on to me yeah eh eh
This feelings is so strong
If you want it you can have it now ah ah ah ah
This feelings is so strong
If you want it you can have it now ah ah ah ah ah ah ah
Pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Make i
If na money I go spend for your body
Make my name the ring as your hubby
If you no believe we go turn this nothing to become something
For the whole world you will be that woman wey e dey make me smile
For the whole world there will be no one else oh other than you
This feelings is so strong if you want it you can have it Now ah ah ah ah
This feelings is so strong if you want it you can have it Now ah ah ah ah ah ah ah
Pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Make i pause first
Hold on Make i
Nkodilageya lungeya lakeje Lagemunteche
Odilungeya lageya lakeje Lagemunteche yeah yeah ahh
It's Major Bangz

Written by:
Benedict Abah

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Benzeal

View Profile