DWA - Say Bye (feat. Enswizz, Ellie & Menzel)

Hmmn hmmmn
Hmmmn hmmmn
Your love they make me fhor sha
Zilo
Yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah
Shey you wanna question me
Give you everything you request from me (From me)
GirI I swear I cover you
What you try to do me I don't really like it (Like it)
Yeah yeah say
Ohhh eh ohh eh
Girl your body throw e
Wetin I dey do for you baby ma se gbagbe
For you only I go spend my money
Your love dey make me fhor sha
Shebi you reason am as e dey be
Shebi this thing get different thing
And e get different kind and type of spice
Wey make this thing to dey sweet like this
Give them space ah
Them bloody samaritans
Them Wan put sand (Sand)
Eh for my Garri
Any other person
Wey no know as e dey be
Cos this things oh get as e be
Kilofe kin se timi o se tan ooh
Say you want my money
Spent my last doe
Girly you bad I don't wanna say bye
Baby can you stay
Maybe one more night
Just one more night
Moma se tan ooh
Say you want my money
Spent my last doe
Girly you bad I don't wanna say bye
Baby can you stay
Maybe one more night
Just one more night
This kind love (Love)
I dey geti for you now
No o o
Baby don't go
Boy you make a girl
To feel something
Baby maka why i'll be fronting
Say you make a girl want do something
Oh oh oh
Kilofe kin se timi o se tan ooh
Say you want my money
Spent my last doe
Girly you bad I don't wanna say bye
Baby can you stay
Maybe one more night
Just one more night
Moma se tan ooh
Say you want my money
Spent my last doe
Girly you bad I don't wanna say bye
Baby can you stay
Maybe one more night
Just one more night
Your love dey make me fhor sha
Yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah
SwizzWithaVibe

Written by:
Elizabeth Okoro, Eniola Ogungbe, Mayowa Adelola

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find