Paya - Dutty Wine (feat. MD & Mr Joe)

Yai
It's your boy MD
Paya in the house men
The girl no dey tire
She dey always dey our house men
She dey dey our house
2 4
Mopol quarter Aso C stand up
Mr Joe where you at
Ya man
Abuja city
Fine girl mi like the way you move that sexy body
Mi like your bom bom bay
The way you waka, dey roll am, dey shake am, dey work it
Dey make me wanna touch your ass
Fine girl mi like the way you move that sexy body
Mi like your bom bom bay
The way you waka, dey roll am, dey shake am, dey work it
Dey make me wanna touch your ass
I go to this party wey na big boys party
Wetin DJ dey play na MD busy body
Straight to the high table then I order
Guys assemble just dey dey wonder
Who is that fly nigga looking your highness
The pretty lady on my table says am the finest
She say she likes me
I gat class
Check the Tequilas omoh first class
After that you come and take a ride with me
Let me take you round the city
Make you feel my fantasy
I like the way you walk
Let me take you to my world
Make I show you how I run the MIC girl
I run the MIC even pass Eddy Remedy
Inna the game girl I gat harmony
I gat melody harmony melody
All these things I go give it to you baby
Break it down for me
Break it down for me
Girl you know that I really really want ya
Break it down for me
You're a beautiful girl
Bring it close to me
Bring it close to me
Girl you know that I really really love ya
Bring it close to me you're a beautiful girl
I came into the crib
Hey diva how you doing
Smile see as you fine when you do it
Motion to the stage guys fresh, girls sexy
Do that dutty wine make dem feel the twist
Sugar you gather make me dey holla baby be my baby mama
Me and you go dey here together forever
Any man wey tryna put asunder
Omoh na back to sender
Cause me no send am take am
Beauty verses splendour
Me and you go enjoy
Others peace please make wuna no dey envy us
Fine house with flashy cars
Living an exotic life
Money cash come dey dey here dey plenty pass
Flowing from the northeast
Mi no be novice
Bringing the best of love out of the season
Making good decision
My Life, my world, my mission
Cheers toast to all the host celebration
Fine girl mi like the way you move that sexy body
Mi like your bom bom bay
The way you waka, dey roll am, dey shake am, dey work it
Dey make me wanna touch your ass
Fine girl mi like the way you move that sexy body
Mi like your bom bom bay
The way you waka, dey roll am, dey shake am, dey work it
Dey make me wanna touch your ass
Fati, Binta, Zainab, Ayusha
Ki zo ki nuna musu harkan harkoki, hakane
Patricia, Cynthia, Tina, Vicky dey give me inspiration for singing, naso
Naso Ngozi shake am go low go low low low low low low
And her body dey make me dey mental
Cause e dey Make me dey feel the instrumental
Break it down for me
Break it down for me
Girl you know that I really really want ya
Break it down you're a beautiful girl
Fine girl mi like the way you move that sexy body
Mi like your bom bom bay
Fine
Dey make me nani nani
Dey make me wanna touch your ass
Break it down for me
Break it down for me
Girl you know that I really really want ya
Break it down for me you're a beautiful girl
So so beautiful
Bring it close to me
Bring it close to me
Girl you know that I really really love ya
Bring it close to me you're a beautiful girl
Beautiful beautiful beautiful
Yeah mi just dey smile
My fine girl just dey nice
My eyes dey shine
She dey blink fine
Feeling so high
Yeah fly guys
Mr Paya this girl dey make me going gaga
Dey make me dey get rhymes
Dey make me dey sing tight
Oh no be lie girl e don tey wey I dey see you
As I dey see you dey make me dey high oo

Written by:
Mohammed Suleiman, Paya Pogu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find