Mizzy Banks - HEAD OF STATE (Intro)

Mizzy banks noni
I hope y'all listening
Haha see
Welcome to the ep
Our hustle wey dey for the brain
Hallowed be thy name when the pay go drop
When this day go come let thy will be done
As eh dey for rich niggas make eh dey for us
Give us the daily bread though bakery no dey heaven
And I believe say one day we self go reach the level
Make poverty jakpa
We no go see sapa
And as we dey hustle protect us from this olokpa
Life want to fuck me up forget say nah me get prick
Many things dey happen to me but i stay optimistic
To be a man is not easy
It's never fucking easy
Even bob no say to be a man is very risky
Life is so hard i gats to grind harder
If I no grind wetin man go do rather
I better hustle cause my papa no be dangote
Even dangote still dey grind to get the pay
I don come with full speed like say i be horse
I no be Jesus Christ but still yet only me carry my cross
When I dey sail my ship baba God was my only captain
Hustle for the money with it you can move a mountain
I pray and fast but the money no dey fast
Nah who serious dey read book nah who no book dey pass
The past is my experience now i am a legend
The struggle be like dstv i felt every moment
Life is so hard i gats to grind harder
If I no grind wetin man go do rather
I better hustle cause my papa no be dangote
Even dangote still dey grind to get the pay
Chiee
No be everybody fit relate to my kind of music I do
But everything I put out here is hundred perfect real
And if you are ever going through a hard time
I want you to know that it's only for a while
And I want you to remember that all the things
You go through is what makes you the head of state

Written by:
Moses Benjamin

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

Mizzy Banks

View Profile
HEAD of STATE (The Ep) HEAD of STATE (The Ep)