Jhamal Hodari - Savior

Even if I no get nobody o
I know say that I got you yeah
I got yeah
Yeah
Even When I'm looking for trouble o
I know say you be my Kung fu yeah yeah
My Kung fu yeah yeah
I love to praise you
You con dey bless me like that
Oh like that
I go dey carry your matter for head
Oh Yeah yeah
Anybody wey wan talk
Make dem fade away
Because
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah
Let me say this to you
I cannot wait to see your face
Olorun mi olorun awon orun
Make all the other names fade away
Make dem fade away
You got me
I got you
Baba God ooo
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah
Nobody else like you
You're my Savior
My savior
Yeah yeah

Written by:
Joshua Ugbana

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Jhamal Hodari

View Profile