Nuzzi - Foreign

Yeah yeah foreign yeah yeah foreign
Yeah yeah ayakata yeah yeah yeah
Foreign
Femthevalon yeah yeah
Yeah yeah yeah foreign
Anytime any day anyhow
Everyday anywhere wey we dey
Say who say anyways
Vibe on God we dey vibe on God o
Through the rain, through the sun
Through the pain through the joy
Through the love and the hate
Down in any weather
Vibe on God we dey vibe on God o
Even though them dey treat me like am foreign
Yeah some of them dey treat me like am foreign
Haba dem forget say man I gat the formular foreign
Eh e e them want dey treat me like a foreign
Eh yea yea
Jedi and awopa mu opa eyin ko lu awọ ya
O bo sokoto o bo pátá
We dey give them from Lagos to lokoja
She dey do like informer
Efcc fbi fsars cia secret service ndla
Again and again girl treat me like a foreigner
Say she want me make I fuck her like a prisoner
Want me make I die so she can come for my funeral
Long time she don dey look me like cinema
Man I free up twice make them free me now
Man na vampire so call me dracula
Kassala don burst the street don ready now
Every man wan get more chedda now
Anytime any day anyhow
Everyday anywhere wey we dey
Say who say anyways
Vibe on God we dey vibe on God o
Through the rain through the sun
Through the pain through joy
Through the love and the hate
Down in any weather
Vibe on God we Dey vibe on God ooo
Even though them dey treat me like am foreign
Yeah some of them dey treat me like am foreign
Haba dem forget say man I gat the formular foreign
Eh e e them want dey treat me like a foreign
Eh yea yea
She got the vibe on vibe she got the vibe on vibe o
Yeah yeah yeah yeah she no dey gree walai
She no dey gree walai o Yeah yeah yeah yeah
She set my soul on fire she set my soul on fire
Yeah yeah yeah yeah trick don't kill my vibe
Trick don't kill my vibe yeah yeah yeah yeah
Spending money like a drug lord o
Say she tripping for the young blood o
Motherland na my street lagos is my city
If you ever come through every thing litty
Burukutu and pami the girl dem pretty
You see most of the leader them shitty
Anytime any day anyhow
Everyday anywhere wey we dey
Say who say anyways
Vibe on God we dey vibe on God o
Through the rain through the sun
Through the pain through joy
Through the love and the hate
Down in any weather
Vibe on God we dey vibe on God o
Even though them dey treat me like am foreign
Like a foreign like a foreign
Some of them dey treat me like a criminal
Like criminal a mutherfucking prisoner
Like a mutherfucking criminal

Written by:
Oluwafemi Sanusi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Nuzzi

View Profile
Elephant in Boots - EP Elephant in Boots - EP