M3NSA - Measure My Love

Measure my love for you
Like gari for olonka inside
Then try count am one by one
Imagine sey I try tell you
How much I dey feel you
Wey I no finish sef
Then the track be already done
Tentatively we wander thru the park
In the dark
And light up wonna path
With wanna spark
The fire inside dey burn cos Adjeiwaa
You be my match
Make we em-bark
I no know how Yaw Gyebi suss
Sey you be my taste Babe
But I know sey the first time I sight you
I see sey I no get time to waste Babe
Kai sey
My eyes dey
Always give me away
No matter what I say
Scheisser

Measure my love for you
Like all the money
Oga at the top
Dey Chop
Nonstop, till e go drop
Yeah e bi filthy
I be guilty
I still see
Myself as the only one e ever
Go fit fulfil thee
You make I start dey talk my politics again
I'm sorry
I no get nothing else to talk
I just wan' show you
A whole new
Perspective
Forget that old view
I owe you
And how I dey survive
Everything I go thru'
Oh. You know

Written by:
Bondzie Ansah

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

M3NSA

View Profile