Spice Priezt - Soke

Hmm This girls dey whine me sha
E no be like other girls
Omo which kind whining be that one
Abeg make dem leave me ma I dey my Dey
Dem don do enough damage
So I said all the girls are same
She said she not my ex
But my ex was a girl that was in love
Until she fall out of love
So these days I don't trust anyone
Because I don chop breakfast more than Once
I just shot my shoot we get layed
We get layed
Body count ti lo soke Baby
And I am ok with different girls that I am Seeing
Body count ti lo soke baby
And I am ok with different night that I Am Having
Body count ti lo
Soke repete
Can't trust nobody yeah
Lo soke repete
Can't let nobody in
Lo soke repete
Wan make my chest hurt
Lo soke Lo soke re pe te o
I can't seem to trust anyone
Anyone o
Why I always dey go for the wrong ones
Wey be say they go destroy and they go Move once
Dem go talk say dem dey down but get Other plans
Other plans
Body count ti lo soke baby
And I am ok with different girls that I am Seeing
Body count ti lo soke baby
And I am ok with different night that I am Having
Body count ti lo
Soke repete
Can't trust nobody
Lo soke repete
Can't let nobody in
Lo soke repete
Wan make my chest hurt
Lo soke Lo soke re pe te o

Written by:
David Osunde

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Spice Priezt

View Profile