Zuby Blaq and Richie d Vocalist - Thank you

Chicken no dey cry for night
Brothers no dey sleep for night o
Steady dey on the grind all night
Make I fit to chop my life o
I dey talk am well
All my brothers dey wish me well
I dey tell you say brother I dey tell you
Say who no know go know (yeah yeah yeah)
When we start to vibe
Omo say na who no hear must hear
(Who no hear must hear)
The man standing here
Omo say na who no Know go know (know ohh)
Say me I carry fire
Brother man shout Hallelujah
Brother man here for the zone ah
Say my real boy like azuna Yokozuna
All my brothers dey wish me well
All my sisters dey wish me well
I dey thank you (I dey thank you)
Baba I dey thank you (omo I dey thank you)
All my brothers dey wish me well
All my niggas dey work & grind
I dey thank you (yeah)
Baba I dey thank you
Thank you, thank, thank you
Baba I dey thank you
Thank you, thank, thank
Say me I nah fit know
Wetin I for do
If e no be una wey dey
Push the hustle oo
Go check my insta
Many people dey follow
Anytime I drop
All of una dey follow
You put butter for my bread oh
I no dey suffer again oh
I put my life on your heads
Carry me to the end oh
Say me I carry fire
Me I carry ginger
I can not retire
Shey you don dey feel am
Steady burst your speakers
You can not deny ah
Me I carry fire (me I carry fire)
And I don dey feel blessed
(Oh no no no)
(Me I carry fire and I don dey
Feel blessed oh no no no)
All my brothers dey wish me well
All my sisters dey wish me well
I dey thank you (I dey thank you)
Baba I dey thank you (omo I dey thank you)
All my brothers dey wish me well
All my sisters dey wish me well
I dey thank you (yeah)
Baba I dey thank you
(Oh no no no)

Written by:
Richie D Vocalist, Zuby Blaq

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Zuby Blaq and Richie d Vocalist

View Profile
Nexus Nexus