Dillz - Take Off

DillZ Ti De
You no fit step into my shoes
No be Kito
I get money pass Aliko Dangote
Call me Papi chulo
Cos dem dey jam my song for Jalingo
Ani wo n ko mi je biti indomie
You no like me brother ku story o
Ema wo awon eleyi
When i dey hustle ,where una dey
Bi mo n shey n lo soke
Ko le ye won
Still rolling with my day ones
Married to the game, never break up
Never fall down
Man ah take off
Bi mo n shey n lo soke
Ko le ye won
Still rolling with my day ones
Married to the game, never break up
Never fall down
Man ah take off
Ema wo awon eleyi
Man ah take off oh
Ema wo awon eleyi
Man ah take off oh
Steady on my grind
When i wake up
Enemies dey pray for my downfall
All the promise and fail
Me i lock up
Dem talk say e easy
Na set up
But me i want to jaiye (jaiye)
Kin lavida Malay (Malay)
Ali boomaye (Boomaye)
Mo tun fe gbe Kim Kardashian (Opor)
Bi mo n shey n lo soke
Ko le ye won
Still rolling with my day ones
Married to the game, never break up
Never fall down
Man ah take off
Bi mo n shey n lo soke
Ko le ye won
Still rolling with my day ones
Married to the game, never break up
Never fall down
Man ah take off
Ema wo awon eleyi
Man ah take off oh
Ema wo awon eleyi
Man ah take off oh

Written by:
Adedamola Adekanbi, David Noiki

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dillz

View Profile