Simdeez - Omotena

Omotena
Yeah yeah..
Yeah,yeah yeah...
They call me Simdeez
Omotena,come give me ur lovin
Good Good loving
U be killing me slowly with
ur good good love wey
dey sweet for body
Omotena,i ll be calling u naw
Warning u naw aaw
They way i be loving u naw aw
Omotena don't kill my vibe
O yeah yeah yeah,yeah,yeah
Cos i gaht my eyes on you
Gal you ma rhythm x blues
U got me confused
I cannot lie,i love u
Sey u got me confused,
Ina emem kam ghulu nmaya...
Gal u ma rhythm x blues
U got me confused
I cannot lie,i Love you
U gaht me confused
Ina emem ka owuu isii ngbaka
Why u come dey form for me like dix ooh
Why i too dey call call u like dat ooh ooh
Na because sey u too fine,
U too fresh
Too dope,
no long talk ooh
No long talk ooh
Omotena i be calling you naw
Warning you naw
The way i be loving u naw
The way i be loving u naw,naw aw...
U my rhythm x blues
U got me confused
Am thinking of u
I cannot lie,i love You
Ooh ooh ooh
They call me Simdeez
BLAZER
It's 1000 Sounds bebee""

Written by:
Victor Odoabuchi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Simdeez

View Profile