Kay9 - Dey 4 U

Where you dey go
I keep calling your phone, you put me on hold
Where you dey go
Please lemme know
Don't watch them other girls in the club, it's you I got my eyes on
I wanna hold you down
Baby girl come make we ride, cuz you wey I go die for
She say she want my love
So make I give it to her nonstop
The way you do me got me in my feelings
She say baby gimme everything
Give it to me don't stop
She feeling my vibe and all my energy,nah nah
Girl, ibi you I dey want
So make you no dey hear what dem dey talk
'Cause me I no go do you wrong, no
So if you dey, then I go dey
Make you no leave
Want you to stay 'cause my mind dey for you
My mind dey for you
So if you dey, then I go dey
Make you no leave
Want you to stay 'cause my mind dey for you
My mind dey for you
You got me up all night
Yeah you on my mind
You killing me softly, but it feels so nice girl
S3 de3 wo y3 me no me p3 no saa ara
Nobody fi take your place, girl 3y3 woara
If you no dey my side, then Opady m'ay3 wild
Anytime I see your smile
Be like you do me juju
For you I go turn mumu
The way you dey whine pon the nigga
Girl,your loving be killer
For your body, I'll be a sinner
Nobody fi compare, girl you be the realer nah nah
Girl, ibi you I dey want
So make you no dey hear what dem dey talk
'Cause me I no go do you wrong,no
So if you dey, then I go dey
Make you no leave
Want you to stay 'cause my mind dey for you
My mind dey for you
So if you dey, then I go dey
Make you no leave
Want you to stay 'cause my mind dey for you
My mind dey for you

Written by:
Kofi Brew

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find