TIM AYO - Oluwatise

I want to be great kin je eniyan pataki
I wan celebrate
I just wan dey happy
Je kin ko ore de
Mo fe ma yo ni
Ye ye o ye ye
Oluwatise

Oda no

Any work you do
Oluwa go bless am o
Ye ye o ye oluwatise

Anything anything wey you do you go geti result o
Ye ye o ye oluwatise

Any place you enter
Dem go know sey person dey
Ye ye o ye oluwatise

You go pay your house rent o
School fees o
Account balance go get ten zeros
Ye oluwatise

For this life o
Everybody get hin own time o
Blessings dey go around o
Very soon e go come you way your way your way
This life o
Everybody get hin own time oh na na
So make you no lose your grind o
Oh na oh na oh na

Any work you do
Oluwa go bless am o
Ye ye o ye oluwatise

Anything anything wey you do you go geti result o
Ye ye o ye oluwatise

Any place you enter
Dem go know sey person dey
Ye ye o ye oluwatise

You go pay your house rent o
School fees o
Account balance go get ten zeros
Ye oluwatise

Oluwa ti si ono
Oluwa ti si ono
Ye ye o ye oluwatise
Oluwa ti si ono
Oluwatise
Ye ye o ye oluwatise

Written by:
TIMOTHY AYODELE

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

TIM AYO

View Profile