Dantex - stay woke

First to do no dey pain
Na second action dey pain pass
Join the the winning team
My brother malo je akotilete
Say you get today no mean say I no go get tomorrow oo
Never look down on anyone cus nobody knows tomorrow
I Dey hustle many times
I Dey do many verse
Nobody to video I get many freestyles
Nobody to video I get many freestyles
Every hustler get a pay day
You be boss oo for your own lane
Stand up go look for your own way
Pray koluwa gbe helper dide
Stay woke my brother
Stay woke my guys
They no wan see you say you dey happy
You have to use your head
Stay woke my sister
Stay woke my guys
They no wan see you say you dey happy
You have to use your head

I sit down I study I watch many things
Aye yi ogba girigiri aye yi too simple
Wa Omo kan to fine to fresh Omo to ma support
Kin se ele toma threaten titi wa de fi wa comot
Awon to wa ni waju mi mole won seyin
Gbogbo ikan ten shey pata gbogbo lo leyin
Everybody will surely be awarded according to your way
Iru Omo bi te mi lele fi we
Suru ni ile aye yin gba Kama shey koju
Kama jam agbako asan kama Dey foju
Everybody ni ko kale kotun wa lo saju
Watch koto kala sa koma de tun lo bo loju
Stay woke padi mi moni koye sun
Thunder mi ma strike yin eyen biti asuu
Ise ta gbefun yin e shey etun walo sun
Eba to tutu yen oni ema ge sun

First to do no dey pain
Na second action dey pain pass
Join the the winning team
My brother malo je akotilete
Say you get today no mean say I no go get tomorrow oo
Never look down on anyone cus nobody knows tomorrow
I Dey hustle many times
I Dey do many verse
Nobody to video I get many freestyles
Nobody to video I get many freestyles
Every hustler get a pay day
You be boss oo for your own lane
Stand up go look for your own way
Pray koluwa gbe helper dide
Stay woke my brother
Stay woke my guys
They no wan see you say you dey happy
You have to use your head
Stay woke my sister
Stay woke my guys
They no wan see you say you dey happy
You have to use your head

Written by:
adeyemi olukoya

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dantex

View Profile