Ricchie - Ordinary Me

Tripple Beats
Bae, would you come around too
Baby girl abeg give me lemme do
Many things you give me wey I dey like too
If you give me, why I no go like do
Just to give me madam I go like do
Me I no too carry but I fine too
If you give me love I no go whine you
Keep the love genuine I no go lie you
Ahn ahn
Me I no dey borrow nikka
So many ladies wey be go gold digger
If you no be man wey get go gold ah
Make you no dey call ladies go gold digger
Ahn ahn
Me I no be Solo Peters
Only sabi knack like carpenter
This baby body give me co cold shivers
No dey give me vibes like go go Diva
Ahn ahn
Me I no dey borrow nikka
So many ladies wey be go gold digger
If you no be man wey get go gold ah
Make you no dey call ladies go gold digger
Ahn ahn
Me I no be Solo Peters
Only sabi knack like carpenter
This baby body give me co cold shivers
No dey give me vibes like go go Diva
Ahn ahn
Follow all the rules you're gonna lose
Give her everything there is no excuse
Girl I be your guy and I be your gangstar
Girl I be your guard and I be your fighter
Girl I be your bank and I be your pornstar
Girl I be your gang and I be your real guy
Girlie give me vibe and I give her tic-tac
Shawty what you say, what you wanna do now
Would you come around too
Baby gal abeg give me lemme do
Many things you give me wey I dey like too
If you give me, why I no go like do
Just to give me madam I go like do
Me I no too carry but I fine too
If you give me love I no go whine you
Keep the love genuine I no go lie you
Ahn ahn
Me I no dey borrow nikka
So many ladies wey be go gold digger
If you no be man wey get go gold ah
Make you no dey call ladies go gold digger
Ahn ahn
Me I no be Solo Peters
Only sabi knack like carpenter
This baby body give me co cold shivers
No dey give me vibes like go go Diva
Ahn ahn
Me I no dey borrow nikka
So many ladies wey be go gold digger
If you no be man wey get go gold ah
Make you no dey call ladies go gold digger
Ahn ahn
Me I no be Solo Peters
Only sabi knack like carpenter
This baby body give me co cold shivers
No dey give me vibes like go go Diva
Ahn ahn
Would you come around too
Baby gal abeg give me lemme do
Many things you give me wey I dey like too
If you give me, why I no go like do
Just to give me madam I go like do
Me I no too carry but I fine too
If you give me love I no go whine you
Keep the love genuine I no go lie you
Ahn ahn
Biblical
Biblical boy
Sound machine
R I fucking double C H I E
God bless me and you
Amen

Written by:
Eshiemoghie Lucky

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Ricchie

Ricchie

View Profile