Chappo - Ability (feat. Tailakillz)

Omoge Simplicity
Mo Like gbogbo vibes Pelu Ability
Gbondi Yen Ko Ma Mitititi
Mi O mind lati Tele e loju titi

Omoge Simplicity
Mo Like gbogbo vibes Pelu Ability
Gbondi Yen Ko Ma Mitititi
Mi O mind lati Tele e loju titi

Koma Mitititi, Koma Mitititi
Koma Mitititi, Koma Mitititi
Koma Mitititi, Koma Mitititi
Koma Mitititi, Koma Mitititi

She wan Check My personality
She say she go like go my Facility
For this kind society
You deh bring all this all this rough kind activity
Her nyansh E big E bad E big
It deh cause all the calamity
That Ass E mad it be like Na Ruffian Activity
She put me for mind, she tell me say I must join Military
I concur, I concur
For this kind Big Brockotos
For this city, for my City, Lagos City
For this city where I'm sitting wo n je Vibe yen
Ahhh

Omoge Simplicity
Mo Like gbogbo vibes Pelu Ability
Gbondi Yen Ko Ma Mititi
Mi O mind lati Tele e loju titi

Omoge Simplicity
Mo Like gbogbo vibes Pelu Ability
Gbondi Yen Ko Ma Mititi
Mi O mind lati Tele e loju titi

Koma Mitititi, Koma Mitititi
Koma Mitititi, Koma Mitititi
Koma Mitititi, Koma Mitititi
Koma Mitititi, Koma Mitititi

She say she deh Passive Aggressive
If you open Leg mo ma tessi ma tessi
Are you Tessy or Precy, just like that I'ma Test it or Press it
I was checking on my checklist I just noticed it is checks over stripes please
You go think say Na Carnival the way boys are Flexing Oppressing
She got bigger tities, I deh wonder if her name Na titi
I go chook mouth, put mouth no matter the size or the color of them tities
I go flow to the front to the back you go know say this one Na real masterpiece
All my niggas them deh hear am, you go know say this one Na real street Hit

Written by:
Adefolarin Mosobalaje, Ajibade Ezekiel, Olosunde Tola

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Chappo

Chappo

View Profile
Ability (feat. Tailakillz) - Single Ability (feat. Tailakillz) - Single