Lil Yeyo - Time

Life na yolo
Live your life jeje o
Remember say today go be yesterday
E go go away
Time no dey dey
People say I too dey play
When I dey cry dem dey smile
And if you smile dey say you no dey try
Shakara po Say you don dey feel fly
Now you don dey grow wings
Like a butterfly but
Time no dey dey and wahala no dey finish
Oh lord of mercy (Oh lord of mercy)
I cannot make it through the day without your blessing
Because e get many things o wey dey stress me
Time no dey dey
Time don dey go
Make you bless me Bless me Bless me Bless me
Life na yolo
Live your life jeje o
Remember say today go be yesterday
E go go away
If you get money dey go hate (Dey go hate oh)
Even if you no get money dey go hate (Dey go hate ohhhh)
Make we dey progress Make dem dey vex (Dem go dey vex ohh)
When you dey progress say na then dem dey vex
Life Life o Make you live it live it slow
Yee jeje o
Live your life jeje o Make you live it live slow
Oh lord of mercy I cannot make it through the day
Without your blessing
Because e get many things o wey dey stress me
Time no dey dey Time don dey go
Make you bless me Bless me Bless me Bless me
Oh lord of mercy
I cannot make it through the day without your blessing
Because e get many things o wey dey stress me
Time no dey dey
Time don dey go
Make you bless me bless me bless me bless me
Time no dey dey
People say i too dey play
When i dey cry dem dey smile
And if you smile dey say you no dey try
Shakara po say you don dey feel fly
Now you don dey grow wings like a butterfly
But Time no dey dey
And wahala no dey finish

Written by:
Adebayo Ayomide

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Lil Yeyo

View Profile