Queen K - ORI(Head)

I be doing my tune rap right from the ghetto u know
No Money, I get vibes and rhymes so you know
No enemies, no be type wey get the time
Listen to this Dope shit Abeg make you give me time

Ori mi dakun o,
Ode Jo fowo simi lapo
This one no be fabu oo
Ode jen lowo j'olowo
Ee ehe ehiii
Tididadadadadadadah
Orimi shoun gbo o
Eledua ni wi fun e o

I ghat tones, I ghat the flows
My skin tone, yeah I ghat the glow
God wey get the glory said I ghat a glory
And I go tell the story, maybe when I get to blow
Even in snow, yeah! I still glow
Tell it to the world, i ghat a crown on
You've been living in hell, the time is right now
You think I'm joking here, we going higher
Nobody giving help, I've got to triumph

Ori mi dakun o,
Ode Jo fowo simi lapo
This one no be fabu oo
Ode jen lowo j'olowo
Ee ehe ehiii
Tididadadadadadadah
Orimi shoun gbo o
Eledua ni wi fun e o

Step into the street one night
Had fun, a stroll in the night
Found love, a troll on the bride
No yawa, no nah the price
She nah the bride or nah the price
Wey dey give love, dey give joy. like rum and ice!, o baby nice, o baby fine, but dollar fine,
no be lie, make he plenty no be myth
No dey foo if e no mine,
No dey borrow, I no dey fine
No know sorrow, I no dey fight
No be pharaoh, I know the light
Fuck that shit, I no dey lie
I know the light, I know the light
You just dey para, you know the girl, wey no dey fear, wey no get breast, wey just dey fresh, dey go for mouth, just like a bread
File file be
Atiwaye olokun, koseyin omi
Atiwaeda o, ko seyin lowo ori
Moti bori mi soro, o dowo e o ori
Ori eni apesin, Ori eni apere
Mobe o Ori o, dakun gbemi go ke agba o
Ori o, dakun gbemi go ke agba o

Ori mi dakun o,
Ode Jo fowo simi lapo
This one no be fabu oo
Ode jen lowo j'olowo
Ee ehe ehiii
Tididadadadadadadah
Orimi shoun gbo o
Eledua ni wi fun e o

Written by:
Queen EYINLA

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Queen K

View Profile