Timmy Tvrner - RUNAWAY

Ayee
Ole mi o
Ole mi po po po
Ole mi o
Ole mi o
Ole mi o
Ayee
Erima Erima Erima
(Just let me know)
Hmm hmm
Erima Erima Erima
Waking up feeling dangerous
Look at all my guys
Them they run
Them they feel among us
Them dey try come blend with us
Me I just dey try to dey buga
Give them e Fire
Like the day of Pentecost
Cos anywhere the vibe go
The Vibe flow
E choke
They can't contend with us
Tell all the mandem o
Make dem know o
I been dey wait for long
Been dey try my luck o
I dey wait my turn
I dey shoot my shot o
And when them block the shot
Oh no
Them no dey comport
I go take am
Over the board
And over the shore
When them try to comot
Them go say
Kasala e don gbes (gbes gbes)
Say Run Away (Run Away)
Uhmm ehenn (Run Faraway)
I mean am run away labago (Run Away)
Ole le le aya yaya (E don come again)
Run away o (Run Away)
Uhmm ehen (Run Faraway)
I mean am Run Away o (Run Away)
Ole le le aya yaya
Waking up feeling dangerous
Look at all my guys
Them dey buga
Them say make we siddon
Them say they no dey play with us
Cos anywhere the vibe go
The vibe flow
I been dey flex with Yewande
Wey debit alert wan gimme migraine
Say Aki and Pawpaw them no relate
If you no check well
All your Kele go tesinapor (o yeah)
So you go take am
Over the board
And over the shore
When them try to comot
Them go say
Kasala e don gbes (gbes gbes)
Say Run Away (Run Away)
Uhmm ehenn (Run Faraway)
I mean am run away labago (Run Away)
Ole le le aya yaya (E don come again)
Run away o (Run Away)
Uhmm ehen (Run Faraway)
I mean am run away o (Run Away)
Ole le le aya yaya (E don come again)
Running Faraway
This agenda ololo
Make man want to kololo
Ask Samantha oyoyo
She Pour me water
hmm hmm hmm
(Erima)
Ole o
Ole mi po po po
Ole mi o
Ole mi o
Ole mi o
Cynthia too dey bill her man
Something must to kill a man
Tell am to the other guys
Say Samantha wan to beat her man
Hm hm hm hm
(Divine Oduduru's Voice Over)

Written by:
Odude Timilehin

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Timmy Tvrner

View Profile