OluwaBeevee - Dagbanna

Ahn ah
Ohh oh
E be like say I wan fly oh
Oun se mipe kin run vibes oh
Omo ogbon moti sip moti high
I Dey tell myself "nobody send me come Lagos"
If money no Dey Wetin I gain
We go skul we Dey fail
We Dey street dem Dey hail
I say sip e sha
Efi won le fun awon oga
Dey wan strike me
Ori mi o gba
Dey wan chop me ori ni o gba
So many pains
E deep in my heart
So many things I Dey see with my eyes
My thinking no straight
E Dey flunctuate
My heart Dey beat still Dey rotate
Many bad heart men dem no cooperate
Dagbana to the world
Bella shmurda to the world
Sing beta song to the world
Wizzy baby to the world
And OBO to the world
BeeVee yung cash to the world
E be like say I wan fly oh
Oun se mipe kin run vibes oh
Omo ogbon moti sip moti high
I Dey tell myself "nobody send me come Lagos"
If money no Dey Wetin I gain
We go skul we Dey fail
We Dey street dem Dey hail
I say sip e sha
Efi won le fun awon oga
Dey wan strike me
Ori mi o gba
Dey wan chop me ori ni o gba eeeh

Written by:
Bamidele Ayeleso

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

OluwaBeevee

View Profile