Sugar Gray - OnGod

Sugar le le oh
Doh doh doh
Sugar sugar doh doh doh

You no sabi me you dey talk
You no get helper you dey form
You no dey feed me you dey talk
You no get shi shi you dey form
My eyes don see mouth no fit talk
You no give me chop you still see talk
Boys got no work got no hope
Got no money got no dope
Need a chance want to fly
But am left high and dry

OnGod oh
We dey leave OnGod Oh
OnGod oh yeh
We dey leave OnGod oh
OnGod yeh yeh

Thank God, God no be man oh
We for don kpi tey tey
I dey thank thy lord For the mercies and the grace
For the days when food no dey
Ayedu when money dey
When dem hear my story
Dem go google am oh
Give me chance he dey gum gum me oh ye
Boys got no work got no hope
Got no money got no dope
Need a chance want to fly
But am left high and dry

OnGod oh
We dey leave OnGod Oh
OnGod oh yeh
We dey leave OnGod oh
OnGod yeh yeh

Le le oh sugar
When dem hear my story dem go google am oh

Written by:
Ambrose Idahor

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Sugar Gray

View Profile