WORLD2GOD - YOUR PLACE

Na wetin I go give you Papa
For everything wey you dey do for me
You put sugar for my tea
Papa you butter my bread oh
Na Grace I dey enjoy
Na your Love I dey see so
Nobody go fit take your place for my life
Papa you too much oh

When I call you you're always there for me
To take my pain and shame away
You gave your Life for me that I might live
Lord you never turn your back on me
You took me from the mirey clay
And you place me where I am today
You're my Hero and my everything
I can't stop Loving you

Ah ah, Ah ah , Ah ah
Nobody go take your place

Papa na wetin I go fit do
Without your Mercy and Grace
If nobody to embrace me
Na your Grace I go take win the race
Ekene di ri gi JEHOVAH
My Paramount desire
Na you be the only MESSAIH
Wey dey light up my fire oh

When I couldn't go on
You stood by me
Through the storm and the rain
You've been my guiding light
What can I say without you
What can I do without you
There's nobody in this world that can take your place.

Ah ah, Ah ah, Ah ah
Nobody go take your place

All the world where you hath
On your feet
In the street
In your/the car
In the club
In the church
Shopping mall
Feel this song, catch the feeling, catch the vibe
Common ya throw your hands in the air
Like you don't just care

Written by:
ABEL ASSIFAH, FIDELIS AYATI, JOSEPH NWAKA, MACDONALD ISIKA

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

WORLD2GOD

View Profile
Your Place - Single Your Place - Single