Teeser - YOLO

You only got one life, YOLO
So make you live your life on a solo
Eyin elenu reso, keep on a low low, on a low low
You only got one life, YOLO
So make you live your life on a solo
Eyin elenu reso, keep on a low low
Don't try to do me bad, no no! yeah
Only one life, make you live am, no go dull am
Only one life, make you live am, no go dull am
If money dey, I go chop better
Cos if I die, dem go chop for my back
But now wey I still dey alive
I go dey chop wetin I like
Face your own, I face my own ohh
Do your own, I do my own oh
I no come your side at all to beg oh oh ohhh
You only got one life, YOLO
So make you live your life on a solo
Eyin elenu reso, keep on a low low, on a low low
You only got one life, YOLO
So make you live your life on a solo
Eyin elenu reso, keep on a low low
Don't try to do me bad, no no! yeah
Man geh money for pocket oo
But he no wan chop, cos he dey reason say money go finish ooo
Ah, hunger go kill a man ooo
Live your life oo, live your life oo
Chop better, no think am twice oo
As long as you no go dey beg oh oh ohhh
Only one life, make you live am, no go dull am
Only one life, make you live am, no go dull am

Written by:
AYOTUNDE OMOTAYO

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Teeser

View Profile