David Jones David - Why Me

Why me why me
Why do you look out for me
Oh na na na na
There's not one day wey I no mess up
Oh papa
But why do you look out for me
Ewe ei
Me I know say I no deserve am
I no deserve the love
Why do you look out for me
Why do you o
Me I know say I no deserve am
Oh papa
Why do you look out for me
If no be you o
Na wetin I for don do
I for don go go go
When I no get tororo
Na you dey givie me
Na only because of you
I for don go go go
You wey no dey worry o
If I dey worry you
Jesu o
I trowey salute o
I trowey salute o
And I no send dem
When dem dey say
Why I dey carry
Your matter for head
I go hurry tell dem say
I ga asi mu efela ya
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Willi you do
Wetin Godu don dey do for me
I ga asi mu efela ya
Answer the question
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Answer me o me o me o
You capable
Master
You capable
Eeee
Who be the bad man
Any bad man try we go worry dem
Chukwu
Master
Ete
Abasi
One million mountain we go bury dem
If e no be God o
Na God do do do
Be the koko
Na him be the ko ko ko ei
You dey gbaka mu ishi
You dey gbaka mu ishi
Witi all of the things
You dey do for me chai
Jesu o
I trowey salute o
I trowey salute o
And I no send dem
When dem dey say
Why I dey carry
Your matter for head
I go hurry tell dem say
I ga asi mu efela ya
Tellu me o
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Willi you do e
Willi you do
Wetin Godu don dey do for me
I ga asi mu efela ya
Answer the question
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Answer
Answer me o me o me o
You capable
Master
You capable
Eeee
Who be the bad man
Any bad man try we go worry dem
Chukwu
Master
Ete
Abasi
One million mountain we go bury dem
I ga asi mu efela ya
Tellu me o
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
Gba nu mu o
I ga asi mu efela ya
Willi you do e
Willi you do
Wetin Godu don dey do for me
I ga asi mu efela ya
Answer the question
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Answer me o me o me o

Written by:
David David

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

David Jones David

View Profile
Why Me - Single Why Me - Single